Tuesday, October 12, 2010

NOLLYWOOD ACTORS TURNING ALL PUPRPOSES

ABEG, WETIN HAPPEN WEY THE WHOLE ACTORS ARE TURNING INTO SOMETHING ELSE. ABIT NO PAY FOR NOLLYWOOD AGAIN.

JIM IYKE, DESMOND ELLIOT, OMOTOLA, GENEVIVE, NKEM OWOH AND LOT MORE DON SING,

KANAYO O. KANAYO IS NOW A  POLITICIAN, ABEG WETIN WE GO DO THEM...............

1 comment:

  1. for me, make we do on strike. make we no watch african magic again.

    ReplyDelete